Sunday, November 7, 2021

STEADY HAND (CLOUDED INTENTIONS)


Refrain:
Need a steady hand, intentions clouded
Oluwa guide me, I no wan looseguard me
I for say make you save me
But you don already save me
Almighty guide me
Make I no looseguard me


Iyanu:
Baba take the wheel I pray
Smoke just dey block my way
I try again and again
Smoke just dey block my way
Where I wan carry myself put
If no be hand of God like suit
Need a steady hand wey fit
Carry me up like lift
Cause smoke just dey block my way
Baba take the wheel I pray
Smoke just dey block my way!


Rahma:
Need a steady hand, intentions clouded
Many many things wey dey man mind
How to live, and how to do things right
And even when it seem like I'm loosing my mind
I run to You, You know my plight!
Open my heart and let me see your light
'Cause only You fit save my kind
And only you I fit rely on, every night and day
Take me higher, cause smoke just dey block my way
Even when it feels like I'm losing, like people say
Take the wheel
Smoke just just dey block my way!


Iyanu:
Baba speak for me
Na you bespoke me
Baba guide me
Na you tailor me
Baba fashion me
Make evil run for me
Baba cover me
Sand sand dey find garri
Na last dem wan make I carry
Alaye dem wan suck my blood
But in His presence will I tarry
Who again dey if no be God?
He's my resting place inside the storm!


Together:
Need a steady hand, intentions clouded
Oluwa guide me, I no wan looseguard me
I for say make you save me
But you don already save me
Almighty guide me
Make I no looseguard me
Only you I fit rely on night and day
Take me higher, cause smoke dey block my way
Even when it feels like I'm losing my way
Take the wheel
'Cause smoke just dey block my way...



With Yusuff W. Rahma
© el-iyanu

No comments:

Post a Comment

LOVE IS A WALKING STICK

The old man trusts his body   to a piece of metal or wood Not as his god or anything  But as a prop to hold him up The injured man does the ...